Текст песни «Ladonsyl - Reaction»


A+ A-

Eh! Eh! ho ho ho ho ho ho ho ho ho ho ho ho
You you dey wait when i go die for you u u

You dey when I go die for you
Am having sleepless night for you
You think say na only you dey exist
I no fit shout I no fit vex
I know say one day you go realize
Say me me the only man alive
Wey swear to do anything wey you want
Just, make you only dey happy

I know say you dey feel say I am not fit
To hold you down buy anything you want eat
Satisfaction I know say na wetin you need
Bumper to bumper I go give you everything
I know you dey see me I still dey waka with leg
Street is my home it no dey make me shame
Even when you see me dey talk nonsense
To make me vex I still know what am doing
I dey ignore the stress
All of the feeling wey I dey feel
Cos its like dreaming
But I no fit stop cos you are stealing
My heart small small
Ole Stop
Cos its burning me slow slow
I look helpless cos I am dying oh
Please think twice take as you see me soo
Nne you dey mess me up I know say

You dey when I go die for you
Am having sleepless night for you
You think say na only you dey exist
I no fit shout I no fit vex
I know say one day you go realize
Say me me the only man alive
Wey swear to do anything wey you want
Just, make you only dey happy

The first day I saw you I said make I just talk
I no know say we yarn well even take a walk
When I don swear say nothing join me and love
But you always make me feel with joy
I feel like am in prison
Nobody is seeing it
My heart is beating
I am loosing it
Can somebody come to my rescue
And let Uche know say I love you
It is true
Am like fool

All the time I just dey think about you
I no understand why you no dey feel the same
All of my effort you still dey complain
I dey try to forget but I no fit
Now I look like mad man on the street
Na only you fit cure my craze
Nne you dey mess me up I know say you dey wait


You dey when I go die for you
Am having sleepless night for you
You think say na only you dey exist
I no fit shout I no fit vex
I know say one day you go realize
Say me me the only man alive
Wey swear to do anything wey you want
Just, make you only dey happy

Na only you be the person I am dreaming
Na only you be the person I am feeling
Na only you be the person I am missing
And the way the thing dey do me I cant stop it
Even though you no dey feel it
I know say I no fit stop it
But one day you go realize it
I no go stop to keep the fire burning
Even though you no dey feel it
I know say I no fit stop it
But one day you go realize it
I no go stop to keep the fire burning

No dey wait when I go die for you
Am having sleepless night for you
You think say na only you dey exist
I no fit shout I no fit vex
I know say one day you go realize
Say me me the only man alive
Wey swear to do anything wey you want
Just, make you only dey happy

You dey when I go die for you
Am having sleepless night for you
You think say na only you dey exist
I no fit shout I no fit vex
I know say one day you go realize
Say me me the only man alive
Wey swear to do anything wey you want
Just, make you only dey happy

Ladonsyl
Say!