Тексты песен «Femi Kuti»


1

Femi Kuti - Dem Bobo

Verse 1 Yesterday, Dem tell us sey, Sey today, na we go gain So we struggle, suffer dey, For this new democratic change But the truth of the matter be sey, Dem disguise another way To continue their crooked ways Oh...